
LASHMA
LASHMA
LAGOS STATE GOVERNMENT
ILERA Eko Spotlight is powered by the Lagos State Health Management Agency (LASHMA), under the banner of the ILERA Eko health initiative (the Lagos State Health Scheme), focused on affordable, quality healthcare access for all residents.
Listen Live, Subscribe to our podcast, or Send us your story —help us build a healthier, more informed Lagos.
I no dey too like radio before, but since I start dey hear Ilera Eko Spotlight Line, my mind change. Dem dey balance gist with health talk wey make sense. Yoruba elders go hear in their own language, youths go still dey enjoy am for English and pidgin. O gbon ju, e dey educative and entertaining at the same time.
“Ilera Eko Spotlight Line na correct initiative. Mo feran bi won se n sọ nipa health matter ni Yoruba ati English, e make kedere fun gbogbo eniyan. O ran mi lowo lati understand better wetin doctor dey always talk. Abeg, una dey do great job — keep am up!”
“Spotlight Line don become my everyday companion. Anytime dem dey talk about health, dem dey break am down wella so everybody fit understand — no matter your level. Mo nife bi won se mix am, Yoruba, pidgin, English… gbogbo wa dey carried along. Na radio wey get sense be dis.”